|
| Author | Message |
|---|
NEVES IRTH Admin

Posts: 83 Join date: 2008-04-03 Location: G.R.A, B SIDE, NAIJA
 | Subject: na so we go dey dey? Thu Apr 03, 2008 8:14 am | |
| men, na so we go dey dey????????? ah ah. na too much guzzle na im we wan use take kill oursef for this town. men too like tuffing, any street wey u enter na so so parliament wey men go seat down for round table dey guzzle anyhow like say tomorrow no dey.  |
|
 | |
NEVES IRTH Admin

Posts: 83 Join date: 2008-04-03 Location: G.R.A, B SIDE, NAIJA
 | Subject: Re: na so we go dey dey? Thu Apr 03, 2008 8:24 am | |
| as a matter of fact, i just dey wake up so. na over boozing of yesterday still dey do me, hangover still dey, i dey reason to go nack another bottle of star to clear the hang over.Men no be small thing yesterday o. one of my guys just give me control say make i meet am for one new joint like that wey them dey call mozariela, na off ihama road e day. my guy na so we come dey open fire dey cut alcohol like fish, and the good thing with the place be say they get better isi ewu and peper soup   men, no be small thing o, i cut like 5 bottles of star, we come smoke one full packet of benson  join am coupled with a full plate of isi ewu  |
|
 | |
NEVES IRTH Admin

Posts: 83 Join date: 2008-04-03 Location: G.R.A, B SIDE, NAIJA
 | |
 | |
NEVES IRTH Admin

Posts: 83 Join date: 2008-04-03 Location: G.R.A, B SIDE, NAIJA
 | |
 | |
NEVES IRTH Admin

Posts: 83 Join date: 2008-04-03 Location: G.R.A, B SIDE, NAIJA
 | Subject: HOW TO REPLY POSTS. Thu Apr 03, 2008 11:26 am | |
| JUST CLICK THE POST REPLY BUTTON AT THE BOTTOM OF THE PAGE. ON THE LEFT.  |
|
 | |
busted Guest
 | Subject: .. Thu Apr 03, 2008 11:31 am | |
| testing.  |
|
 | |
BUSTED Guest
 | Subject: Re: na so we go dey dey? Thu Apr 03, 2008 11:33 am | |
| SO TELL ME, WHERE DO I START? THE PROSESS HERE IS TO LONG POUR MOI OH! ONE HAS TO TYPE IN CODE AND ALL THAT BEFORE YOUR POST APPEAR?  |
|
 | |
NEVES IRTH Admin

Posts: 83 Join date: 2008-04-03 Location: G.R.A, B SIDE, NAIJA
 | |
 | |
BUSTED Guest
 | Subject: Re: na so we go dey dey? Thu Apr 03, 2008 11:36 am | |
| I'M TRYING TO POST A 4TO HERE.  |
|
 | |
NEVES IRTH Admin

Posts: 83 Join date: 2008-04-03 Location: G.R.A, B SIDE, NAIJA
 | Subject: Re: na so we go dey dey? Thu Apr 03, 2008 11:38 am | |
| |
|
 | |
NEVES IRTH Admin

Posts: 83 Join date: 2008-04-03 Location: G.R.A, B SIDE, NAIJA
 | Subject: EFCC DON BUST MEN FOR MONTE CARLO. Thu Apr 03, 2008 7:26 pm | |
| |
|
 | |
NEVES IRTH Admin

Posts: 83 Join date: 2008-04-03 Location: G.R.A, B SIDE, NAIJA
 | |
 | |
wale

Posts: 19 Join date: 2008-04-04 Location: BENIN CITY, THE HEART BEAT OF NAIJA
 | Subject: Re: na so we go dey dey? Fri Apr 04, 2008 8:10 pm | |
| |
|
 | |
Wetin?

Posts: 31 Join date: 2008-04-03 Location: Naija
 | Subject: Re: na so we go dey dey? Mon Apr 14, 2008 6:59 pm | |
| Naija Nomad Wetin dey? The heavy rain wey fall on friday tuk my net out and nearly took of my roof too but Baba God nor gree..lol.. Baba God know his children and will always protect us from unnecessary expenses.. How the tuffing over the weekend? Hope all the okpos do well..hahaha.. No time for toasting these day as girls too dey form so we go dey use okpo hold body till Baba God send us a wife.. |
|
 | |
NEVES IRTH Admin

Posts: 83 Join date: 2008-04-03 Location: G.R.A, B SIDE, NAIJA
 | Subject: Re: na so we go dey dey? Tue Apr 15, 2008 9:26 am | |
| |
|
 | |
|