wale

Posts: 19 Join date: 2008-04-04 Location: BENIN CITY, THE HEART BEAT OF NAIJA
 | Subject: Fela Kuti - Teacher Don't teach Me No Nonsense Fri Apr 04, 2008 9:54 pm | |
| _________________ waka any village anywhere in Africa I waka any village anywhere in Africa Pastor’s house na ‘im dey fine pass My people dem dey stay for poor surroundings Pastor’s dress na ‘im dey clean pass Be it hard for my people for dem to buy soap Pastor na ‘im dem give respect pass
|
|
Wetin?

Posts: 31 Join date: 2008-04-03 Location: Naija
 | Subject: Re: Fela Kuti - Teacher Don't teach Me No Nonsense Sat Apr 05, 2008 7:29 am | |
| @Wale, How dem take dey post youtube videos for here? I nor sabi and I wan learn so pls leave the info when next u are here... thanks |
|
NEVES IRTH Admin

Posts: 83 Join date: 2008-04-03 Location: G.R.A, B SIDE, NAIJA
 | |
NEVES IRTH Admin

Posts: 83 Join date: 2008-04-03 Location: G.R.A, B SIDE, NAIJA
 | Subject: Femi Kuti "Do Your Best" part 1 Sat Apr 05, 2008 10:54 am | |
| |
|
NEVES IRTH Admin

Posts: 83 Join date: 2008-04-03 Location: G.R.A, B SIDE, NAIJA
 | Subject: wetin? Sat Apr 05, 2008 1:24 pm | |
| |
|
Wetin?

Posts: 31 Join date: 2008-04-03 Location: Naija
 | Subject: Re: Fela Kuti - Teacher Don't teach Me No Nonsense Sat Apr 05, 2008 5:15 pm | |
| Thanks for the info and yeah tipsyslim makes me laugh whenever I watch her videos, especially the Lori Le video so make I use am learn how to post videos and see how it goes... |
|