hahaha, tipsyslim na craze gal ooo... she title this video dancing due to boredom when she get everything for her room.. flat screen tv, lappie and telephone...
i wonder wetin she dey lack wey go make her happy, I sure na agba she dey lack. she nor get betta agba wey dey nack her kpekus thats why...lol... when she jam betta agba she will not be bored again and will lose all her dancing steps due to constant nacking...lol... she go start to wey waka like chicken wey break leg....