Does any one know How I can get their Album? Is it out yet?
They are number one on naija top 100 jamz
_________________
waka any village anywhere in Africa
I waka any village anywhere in Africa
Pastor’s house na ‘im dey fine pass
My people dem dey stay for poor surroundings
Pastor’s dress na ‘im dey clean pass
Be it hard for my people for dem to buy soap
Pastor na ‘im dem give respect pass