|
|
| Author | Message |
|---|
wale

Posts: 19 Join date: 2008-04-04 Location: BENIN CITY, THE HEART BEAT OF NAIJA
 | Subject: Re: Breaking News!!! Fri Apr 04, 2008 9:31 pm | |
| | Wetin? wrote: | | IRTH wrote: | make we face reality, if not for yahoo, streets for rough now, especially 4 b side. men for go into robbery and all sorts of crimes just to make ends meet, but now as yahoo dey, relative peace done dey the town. even men wey dey do much confra issues those days don cool down dey enter cafe try hustle..... |
This na true talk, Guy take a lot of restless jobless youths of the streets. And city like Benin wey nor be industrial city like Lagos, Port Harcourt etc, there is little work for the youths coz the city is mainly run by the Govt and how many people Govt dey employ? If not for Guy, na korokoro day time robbery for dey happen for Benin. Even as Yahoo dey, Omila still dey the town one kind nor to talk now when dem dey burst Guy Men and make dem stop hussle? Na Anini Era dem wan turn Benin into so ooo ... |
NA TRUE UNA TALK. I NOTICE SAY CRIME DON TAKE STYLE REDUCE WELL FOR BENIN SINCE THE G ERA START. THOSE DAYS, OMILA DEY BUST ENTA PEOPLE HOUSES DEY ROB ANYHOW, BUT NOW E BE LIKE SAY THE RATE DON REDUCE ONE KIND.
OK NOW, WETIN DEY WAN MAKE PERSON DO? U COMOT FROM SCHOOL, JOB NO DEY. HOW U WAN USE TAKE CHOP? ABI MANNAR GO FALL FROM HEAVEN. MAKE GOVT DO SOMETHING ABOUT UNEMPLOYMENT FIRST BEFORE THEY BEGIN ARREST MEN WAY GET NO OTHER OPTION. ABEG ALL OF THEM DEY MAD _________________ waka any village anywhere in Africa I waka any village anywhere in Africa Pastor’s house na ‘im dey fine pass My people dem dey stay for poor surroundings Pastor’s dress na ‘im dey clean pass Be it hard for my people for dem to buy soap Pastor na ‘im dem give respect pass
|
|
 | |
wale

Posts: 19 Join date: 2008-04-04 Location: BENIN CITY, THE HEART BEAT OF NAIJA
 | Subject: Re: Breaking News!!! Fri Apr 04, 2008 10:45 pm | |
| na laterssssssssssss _________________ waka any village anywhere in Africa I waka any village anywhere in Africa Pastor’s house na ‘im dey fine pass My people dem dey stay for poor surroundings Pastor’s dress na ‘im dey clean pass Be it hard for my people for dem to buy soap Pastor na ‘im dem give respect pass
|
|
 | |
Wetin?

Posts: 31 Join date: 2008-04-03 Location: Naija
 | Subject: Re: Breaking News!!! Sun Apr 06, 2008 3:23 pm | |
| In my cyber perambulating today, I just say make I post pictures of how boys that climb roof top to avoid EFCC...   hahaha na wa ooo.. how dem take climb reach there? dem be Spiderman? guess wen yawa gas, notin man nor fit do to avoid am... Wetin? I don waka |
|
 | |
Wetin?

Posts: 31 Join date: 2008-04-03 Location: Naija
 | Subject: Re: Breaking News!!! Sun Apr 06, 2008 3:31 pm | |
| Men why my pics nor show na? abi e get another way wey dem take dey post pics for here?... abeg make una let me know oo... |
|
 | |
NEVES IRTH Admin

Posts: 83 Join date: 2008-04-03 Location: G.R.A, B SIDE, NAIJA
 | |
 | |
NEVES IRTH Admin

Posts: 83 Join date: 2008-04-03 Location: G.R.A, B SIDE, NAIJA
 | Subject: pics from the scene Sun Apr 06, 2008 7:20 pm | |
| |
|
 | |
NEVES IRTH Admin

Posts: 83 Join date: 2008-04-03 Location: G.R.A, B SIDE, NAIJA
 | Subject: Re: Breaking News!!! Sun Apr 06, 2008 7:23 pm | |
| |
|
 | |
NEVES IRTH Admin

Posts: 83 Join date: 2008-04-03 Location: G.R.A, B SIDE, NAIJA
 | |
 | |
Wetin?

Posts: 31 Join date: 2008-04-03 Location: Naija
 | Subject: Re: Breaking News!!! Mon Apr 07, 2008 8:49 am | |
| Thanks for posting the pics.... I am sure by today those boys that escaped through the roof top will be back in the Cafe hustling again coz they dont have anything other thing to do... EFCC can arrest and arrest and arrest but how many dem go fit arrest? At the end of the day sef EFCC jus dey use the arrests chop money coz they am going to match the boys they arrested huge sums of money to close the case and then release them back to the streets again to continue what they were doing before so how is that helping in combating the crime? Rather EFCC is making money of it too and helping in perpetuating more crime. |
|
 | |
NEVES IRTH Admin

Posts: 83 Join date: 2008-04-03 Location: G.R.A, B SIDE, NAIJA
 | |
 | |
NEVES IRTH Admin

Posts: 83 Join date: 2008-04-03 Location: G.R.A, B SIDE, NAIJA
 | |
 | |
Wetin?

Posts: 31 Join date: 2008-04-03 Location: Naija
 | Subject: Re: Breaking News!!! Thu Apr 10, 2008 7:59 am | |
| | NEVES IRTH wrote: | | i dey get unconfirmed reports say some men use monte carlo server through home service take hammer better bar, na im make efcc bust the place... |
Oh really? One of my guy tell me say dem go burst one of his friend for house too and took the guy straight to Abuja... I guess na Monte Carlo home service his friend dey use.. |
|
 | |
|