NAIJA NOMAD

naija nomad
Home­FAQ­Search­Memberlist­Usergroups­Register­Log in
Post new topic   Reply to topicShare | 
 

 funny picture

View previous topic View next topic Go down 
Goto page : Previous  1, 2
AuthorMessage
Wetin?



Posts: 31
Join date: 2008-04-03
Location: Naija

PostSubject: Re: funny picture   Wed Apr 09, 2008 6:39 pm

I don go... I wan go watch champions league for one beer parlour near me... Laters Man........
Back to top Go down
View user profile
NEVES IRTH
Admin


Posts: 83
Join date: 2008-04-03
Location: G.R.A, B SIDE, NAIJA

PostSubject: Re: funny picture   Wed Apr 09, 2008 6:39 pm

Wetin? wrote:
NEVES IRTH wrote:
but if person wan mark my pickin face, na ak 47 i go use take arrange the person.. i know someone who has very prominent facial marks, the girl is fine but people dey tease am anyhow. she swore she'll murder the old woman who gave her the mark if she ever set her eyes on her. i think some facial marks are too extreme. a little subtle one wont do much harm..


No parent dey allow that again oo.. allow make them give their baby facial marks these days of beauty pageant.. even village parents nor go gree coz them beliv say their baby girl fit be miss world one day like agbani... or become supa model like oluchi..lol..
some parents still dey do am o... no be cameroonian mothers dey iron their daughters breast till date?

_________________
Back to top Go down
View user profile http://naijanomad.darkbb.com
NEVES IRTH
Admin


Posts: 83
Join date: 2008-04-03
Location: G.R.A, B SIDE, NAIJA

PostSubject: Re: funny picture   Wed Apr 09, 2008 6:40 pm

Wetin? wrote:
I don go... I wan go watch champions league for one beer parlour near me... Laters Man........
ok l8tr

_________________
Back to top Go down
View user profile http://naijanomad.darkbb.com
Wetin?



Posts: 31
Join date: 2008-04-03
Location: Naija

PostSubject: Re: funny picture   Thu Apr 10, 2008 7:47 am

Wetin dey? I read all your post and wetin I wan yarn be say... Yes I got your points.. I am not really a spiritual persin but I be christian and beliv in christ maybe thats due to the kian life wey I grow up in na nor dey mak me beliv say things lik juju dey work but I beliv say na wetin u beliv in go work for you... If you be juju persin den na juju go work for you, if you be christian den na christ same as if you be moslem na dat one go work for you..

However Oyibo man way of life is not always the best as they make it seem, I remember when are mama dey breast their babies back then, oyibo man come say dat one nor good for the baby and the mother so make our mama dey use manufactured baby milk for their babies and our mothers changed to it... as time went on after dem don do their research oyibo now came back to say na the former way of breast feeding good pass for both babies and mothers and say manufactured milk nor good.. dem come give am funkified name "Baby Friendly" and westernized it.. whereas dis na wetin our mama don dey do from way back so if you look am well they learn from us too..

I just belive we can learn from each other and no one culture is perfect…
Back to top Go down
View user profile
 

funny picture

View previous topic View next topic Back to top 
Page 2 of 2Goto page : Previous  1, 2

Permissions of this forum:You can reply to topics in this forum
NAIJA NOMAD :: GENERAL TALK-
Post new topic   Reply to topic