NEVES IRTH Admin

Posts: 83 Join date: 2008-04-03 Location: G.R.A, B SIDE, NAIJA
 | Subject: NA WHO BE THE FINEST ACTRESS FOR NAIJA? Thu Apr 03, 2008 9:39 am | |
| |
|
NEVES IRTH Admin

Posts: 83 Join date: 2008-04-03 Location: G.R.A, B SIDE, NAIJA
 | Subject: Re: NA WHO BE THE FINEST ACTRESS FOR NAIJA? Thu Apr 03, 2008 2:32 pm | |
| make una register to vote now  |
|
HUSSEIN

Posts: 1 Join date: 2008-04-04
 | Subject: Re: NA WHO BE THE FINEST ACTRESS FOR NAIJA? Fri Apr 04, 2008 7:55 pm | |
| yeah, gbosai.!!! i don land. 21 gun salute  |
|
wale

Posts: 19 Join date: 2008-04-04 Location: BENIN CITY, THE HEART BEAT OF NAIJA
 | Subject: Re: NA WHO BE THE FINEST ACTRESS FOR NAIJA? Fri Apr 04, 2008 8:08 pm | |
| NA GENEVIEVE NA. NO CONTESTING |
|
wale

Posts: 19 Join date: 2008-04-04 Location: BENIN CITY, THE HEART BEAT OF NAIJA
 | Subject: Re: NA WHO BE THE FINEST ACTRESS FOR NAIJA? Fri Apr 04, 2008 8:09 pm | |
| BY THE WAY, WHY LILIAN BASH NO DEY THERE? |
|
wale

Posts: 19 Join date: 2008-04-04 Location: BENIN CITY, THE HEART BEAT OF NAIJA
 | Subject: Re: NA WHO BE THE FINEST ACTRESS FOR NAIJA? Fri Apr 04, 2008 8:17 pm | |
| I REP NAIJA FOR LIFE....I DON COMMOT, I WAN GO SLEEP. I GO TRY CHECK LATA SEE WETIN DEY HAPPEN FOR HERE, TILL THEN |
|
wale

Posts: 19 Join date: 2008-04-04 Location: BENIN CITY, THE HEART BEAT OF NAIJA
 | Subject: Re: NA WHO BE THE FINEST ACTRESS FOR NAIJA? Fri Apr 04, 2008 8:19 pm | |
| LATERSSSSSSSSSSSSS _________________ waka any village anywhere in Africa I waka any village anywhere in Africa Pastor’s house na ‘im dey fine pass My people dem dey stay for poor surroundings Pastor’s dress na ‘im dey clean pass Be it hard for my people for dem to buy soap Pastor na ‘im dem give respect pass
|
|