NAIJA NOMAD

naija nomad
Home­FAQ­Search­Memberlist­Usergroups­Register­Log in
NAIJA NOMAD  :: 

DIARY OF A NOMAD

 :: 

na so we go dey dey?

Post a reply
Username
Subject
Message body
 
 
  


Options-
HTML is OFF
BBCode is ON
Smilies are ON
 
Disable BBCode in this post
Disable Smilies in this post
Jump to:  
Topic review
AuthorMessage
NEVES IRTH
Tue Apr 15, 2008 9:26 am  

Wetin? wrote:
Naija Nomad Wetin dey?

The heavy rain wey fall on friday tuk my net out and nearly took of my roof too but Baba God nor gree..lol.. Baba God know his children and will always protect us from unnecessary expenses.. How the tuffing over the weekend? Hope all the okpos do well..hahaha.. No time for toasting these day as girls too dey form so we go dey use okpo hold body till Baba God send us a wife..


thank God say nothing do u o. anyway as for the okpos, na true sha. to get chic na stress, but okpo go give u good loving for a fee and she no go dey disturb you say why u no dey call am or say she wan put attatchment for hair....lol

as for the toughing, na small small for now because i dey on business trip, so i no too get time, but for weekend i still dey guzzle dey bazz and kpom as usual afro
Wetin?
Mon Apr 14, 2008 6:59 pm  

Naija Nomad Wetin dey?

The heavy rain wey fall on friday tuk my net out and nearly took of my roof too but Baba God nor gree..lol.. Baba God know his children and will always protect us from unnecessary expenses.. How the tuffing over the weekend? Hope all the okpos do well..hahaha.. No time for toasting these day as girls too dey form so we go dey use okpo hold body till Baba God send us a wife..
wale
Fri Apr 04, 2008 8:10 pm  

IRTH wrote:
my people, i dey come. i wan go light one kpoli for backyard, make i use take reason. i get like two ties wey i buy from moat




OOOH BOI, SEE KPOLI OO, NA YOU WAN SMOKE EVERYTHING FINISH? Laughing
NEVES IRTH
Fri Apr 04, 2008 6:07 pm  

yes o, wetin dey. men today na just dulling all thru, maybe i go commot this night, i never know sha. afro
NEVES IRTH
Thu Apr 03, 2008 7:26 pm   Topic: EFCC DON BUST MEN FOR MONTE CARLO.



i just dey enter crib now. no be small thing happen for b side today o, they say efcc with coatie bust enough men for monte carlo, men dey even enter inside ceilin make they for no catch them.. No

men i need call my guys wey dey do yahoo to see if they bust any of them No

fyi, me i no dey do yahoo o, na website i dey run.

the people i feel for pass na the ones wey never collect money for the yahoo wey them dey do. e get one of my guys wey don dey do yahoo since 1999 and na only $700 he don collect till date, and he dey pay for system monthly 30k naira. how tht kind person wan bail himself come out?