NAIJA NOMAD
Would you like to react to this message? Create an account in a few clicks or log in to continue.

NAIJA NOMAD

naija nomad
 
HomeLatest imagesSearchRegisterLog in

 

 na so we go dey dey?

Go down 
3 posters
AuthorMessage
NEVES IRTH
Admin
NEVES IRTH


Posts : 78
Join date : 2008-04-03
Location : G.R.A, B SIDE, NAIJA

na so we go dey dey? Empty
PostSubject: na so we go dey dey?   na so we go dey dey? Icon_minitimeThu Apr 03, 2008 2:14 am

men, na so we go dey dey????????? ah ah. na too much guzzle na im we wan use take kill oursef for this town. men too like tuffing, any street wey u enter na so so parliament wey men go seat down for round table dey guzzle anyhow like say tomorrow no dey.
na so we go dey dey? Was10
Back to top Go down
https://naijanomad.darkbb.com
NEVES IRTH
Admin
NEVES IRTH


Posts : 78
Join date : 2008-04-03
Location : G.R.A, B SIDE, NAIJA

na so we go dey dey? Empty
PostSubject: Re: na so we go dey dey?   na so we go dey dey? Icon_minitimeThu Apr 03, 2008 2:24 am

as a matter of fact, i just dey wake up so. na over boozing of yesterday still dey do me, hangover still dey, i dey reason to go nack another bottle of star to clear the hang over.

Men no be small thing yesterday o. one of my guys just give me control say make i meet am for one new joint like that wey them dey call mozariela, na off ihama road e day. my guy na so we come dey open fire dey cut alcohol like fish, and the good thing with the place be say they get better isi ewu and peper soup
na so we go dey dey? Isiewugoat
na so we go dey dey? ClarkAThon11

men, no be small thing o, i cut like 5 bottles of star, we come smoke one full packet of benson na so we go dey dey? Bensonbox
join am coupled with a full plate of isi ewu Laughing
Back to top Go down
https://naijanomad.darkbb.com
NEVES IRTH
Admin
NEVES IRTH


Posts : 78
Join date : 2008-04-03
Location : G.R.A, B SIDE, NAIJA

na so we go dey dey? Empty
PostSubject: Re: na so we go dey dey?   na so we go dey dey? Icon_minitimeThu Apr 03, 2008 2:37 am

to cut long tori short, na so we come commot from there around 10:30 pm na im i take reach house. drunken drunken
Back to top Go down
https://naijanomad.darkbb.com
NEVES IRTH
Admin
NEVES IRTH


Posts : 78
Join date : 2008-04-03
Location : G.R.A, B SIDE, NAIJA

na so we go dey dey? Empty
PostSubject: Re: na so we go dey dey?   na so we go dey dey? Icon_minitimeThu Apr 03, 2008 2:47 am

my people, i dey come. i wan go light one kpoli for backyard, make i use take reason. i get like two ties wey i buy from moat
na so we go dey dey? Rizredreg
na so we go dey dey? Marijuana11
na so we go dey dey? Apg_marijuana_070727_ms
Back to top Go down
https://naijanomad.darkbb.com
NEVES IRTH
Admin
NEVES IRTH


Posts : 78
Join date : 2008-04-03
Location : G.R.A, B SIDE, NAIJA

na so we go dey dey? Empty
PostSubject: HOW TO REPLY POSTS.   na so we go dey dey? Icon_minitimeThu Apr 03, 2008 5:26 am

JUST CLICK THE POST REPLY BUTTON AT THE BOTTOM OF THE PAGE. ON THE LEFT. Smile
Back to top Go down
https://naijanomad.darkbb.com
busted
Guest




na so we go dey dey? Empty
PostSubject: ..   na so we go dey dey? Icon_minitimeThu Apr 03, 2008 5:31 am

testing. Razz
Back to top Go down
BUSTED
Guest




na so we go dey dey? Empty
PostSubject: Re: na so we go dey dey?   na so we go dey dey? Icon_minitimeThu Apr 03, 2008 5:33 am

SO TELL ME, WHERE DO I START? THE PROSESS HERE IS TO LONG POUR MOI OH! ONE HAS TO TYPE IN CODE AND ALL THAT BEFORE YOUR POST APPEAR? Mad
Back to top Go down
NEVES IRTH
Admin
NEVES IRTH


Posts : 78
Join date : 2008-04-03
Location : G.R.A, B SIDE, NAIJA

na so we go dey dey? Empty
PostSubject: Re: na so we go dey dey?   na so we go dey dey? Icon_minitimeThu Apr 03, 2008 5:36 am

BUSTED wrote:
SO TELL ME, WHERE DO I START? THE PROSESS HERE IS TO LONG POUR MOI OH! ONE HAS TO TYPE IN CODE AND ALL THAT BEFORE YOUR POST APPEAR? Mad
all u need to do is to sign up[register] and you wont have to type any codes again. its a very simple process.. afro
Back to top Go down
https://naijanomad.darkbb.com
BUSTED
Guest




na so we go dey dey? Empty
PostSubject: Re: na so we go dey dey?   na so we go dey dey? Icon_minitimeThu Apr 03, 2008 5:36 am

I'M TRYING TO POST A 4TO HERE.na so we go dey dey? Animation-1
Back to top Go down
NEVES IRTH
Admin
NEVES IRTH


Posts : 78
Join date : 2008-04-03
Location : G.R.A, B SIDE, NAIJA

na so we go dey dey? Empty
PostSubject: Re: na so we go dey dey?   na so we go dey dey? Icon_minitimeThu Apr 03, 2008 5:38 am

BUSTED wrote:
I'M TRYING TO POST A 4TO HERE.na so we go dey dey? Animation-1

ok. aint it so easy? sign up and itll be easier Laughing Laughing
Back to top Go down
https://naijanomad.darkbb.com
NEVES IRTH
Admin
NEVES IRTH


Posts : 78
Join date : 2008-04-03
Location : G.R.A, B SIDE, NAIJA

na so we go dey dey? Empty
PostSubject: EFCC DON BUST MEN FOR MONTE CARLO.   na so we go dey dey? Icon_minitimeThu Apr 03, 2008 1:26 pm

na so we go dey dey? 100px-Efcc_logo

i just dey enter crib now. no be small thing happen for b side today o, they say efcc with coatie bust enough men for monte carlo, men dey even enter inside ceilin make they for no catch them.. No

men i need call my guys wey dey do yahoo to see if they bust any of them No

fyi, me i no dey do yahoo o, na website i dey run.

the people i feel for pass na the ones wey never collect money for the yahoo wey them dey do. e get one of my guys wey don dey do yahoo since 1999 and na only $700 he don collect till date, and he dey pay for system monthly 30k naira. how tht kind person wan bail himself come out?
Back to top Go down
https://naijanomad.darkbb.com
NEVES IRTH
Admin
NEVES IRTH


Posts : 78
Join date : 2008-04-03
Location : G.R.A, B SIDE, NAIJA

na so we go dey dey? Empty
PostSubject: Re: na so we go dey dey?   na so we go dey dey? Icon_minitimeFri Apr 04, 2008 12:07 pm

yes o, wetin dey. men today na just dulling all thru, maybe i go commot this night, i never know sha. afro
Back to top Go down
https://naijanomad.darkbb.com
wale

wale


Posts : 18
Join date : 2008-04-04
Location : BENIN CITY, THE HEART BEAT OF NAIJA

na so we go dey dey? Empty
PostSubject: Re: na so we go dey dey?   na so we go dey dey? Icon_minitimeFri Apr 04, 2008 2:10 pm

IRTH wrote:
my people, i dey come. i wan go light one kpoli for backyard, make i use take reason. i get like two ties wey i buy from moat
na so we go dey dey? Rizredreg
na so we go dey dey? Marijuana11
na so we go dey dey? Apg_marijuana_070727_ms

OOOH BOI, SEE KPOLI OO, NA YOU WAN SMOKE EVERYTHING FINISH? Laughing
Back to top Go down
Wetin?

Wetin?


Posts : 31
Join date : 2008-04-03
Location : Naija

na so we go dey dey? Empty
PostSubject: Re: na so we go dey dey?   na so we go dey dey? Icon_minitimeMon Apr 14, 2008 12:59 pm

Naija Nomad Wetin dey?

The heavy rain wey fall on friday tuk my net out and nearly took of my roof too but Baba God nor gree..lol.. Baba God know his children and will always protect us from unnecessary expenses.. How the tuffing over the weekend? Hope all the okpos do well..hahaha.. No time for toasting these day as girls too dey form so we go dey use okpo hold body till Baba God send us a wife..
Back to top Go down
NEVES IRTH
Admin
NEVES IRTH


Posts : 78
Join date : 2008-04-03
Location : G.R.A, B SIDE, NAIJA

na so we go dey dey? Empty
PostSubject: Re: na so we go dey dey?   na so we go dey dey? Icon_minitimeTue Apr 15, 2008 3:26 am

Wetin? wrote:
Naija Nomad Wetin dey?

The heavy rain wey fall on friday tuk my net out and nearly took of my roof too but Baba God nor gree..lol.. Baba God know his children and will always protect us from unnecessary expenses.. How the tuffing over the weekend? Hope all the okpos do well..hahaha.. No time for toasting these day as girls too dey form so we go dey use okpo hold body till Baba God send us a wife..

thank God say nothing do u o. anyway as for the okpos, na true sha. to get chic na stress, but okpo go give u good loving for a fee and she no go dey disturb you say why u no dey call am or say she wan put attatchment for hair....lol

as for the toughing, na small small for now because i dey on business trip, so i no too get time, but for weekend i still dey guzzle dey bazz and kpom as usual afro
Back to top Go down
https://naijanomad.darkbb.com
Sponsored content





na so we go dey dey? Empty
PostSubject: Re: na so we go dey dey?   na so we go dey dey? Icon_minitime

Back to top Go down
 
na so we go dey dey?
Back to top 
Page 1 of 1

Permissions in this forum:You cannot reply to topics in this forum
NAIJA NOMAD :: DIARY OF A NOMAD-
Jump to: