NEVES IRTH Admin
Posts : 78 Join date : 2008-04-03 Location : G.R.A, B SIDE, NAIJA
| Subject: Re: Breaking News!!! Wed Apr 09, 2008 4:36 pm | |
| i dey get unconfirmed reports say some men use monte carlo server through home service take hammer better bar, na im make efcc bust the place... | |
|
Wetin?
Posts : 31 Join date : 2008-04-03 Location : Naija
| Subject: Re: Breaking News!!! Thu Apr 10, 2008 1:59 am | |
| - NEVES IRTH wrote:
- i dey get unconfirmed reports say some men use monte carlo server through home service take hammer better bar, na im make efcc bust the place...
Oh really? One of my guy tell me say dem go burst one of his friend for house too and took the guy straight to Abuja... I guess na Monte Carlo home service his friend dey use.. | |
|