NAIJA NOMAD naija nomad |
| | RHYMZO SLEEPS WITH KEFEE INSIDE VOCAL BOOTH | |
| | Author | Message |
---|
wale
Posts : 18 Join date : 2008-04-04 Location : BENIN CITY, THE HEART BEAT OF NAIJA
| | | | wale
Posts : 18 Join date : 2008-04-04 Location : BENIN CITY, THE HEART BEAT OF NAIJA
| Subject: Re: RHYMZO SLEEPS WITH KEFEE INSIDE VOCAL BOOTH Fri Apr 04, 2008 3:45 pm | |
| NA WAH O. BUT TO TALK TRUE, AS FAR AS SAY YOU NO MARRY VIRGIN, E MEAN SAY PERSON GO DON PISS PUT BEFORE, ABI NA PEOPLE DON PISS PUT BEFORE. ABEG NO BE TODAY YANSH DEY BACK JARE ME SEF FOR NO MIND BLOW THE SMALLIE, ABEG OGA RHYMZO I HAIL U. | |
| | | Wetin?
Posts : 31 Join date : 2008-04-03 Location : Naija
| Subject: Re: RHYMZO SLEEPS WITH KEFEE INSIDE VOCAL BOOTH Sat Apr 05, 2008 1:17 am | |
| Interesting but this is what I will call another publicity stunt on the part of Rhymzo.. Truth is Rhymzo don lose e skills thats why e det result to such antics. Even if you slept with her must you make a record about it? Na only e don sleep with the girl before?
If Rhymzo think say na this kind stunt e go take sell records, na bad plan.. Naija nor dey feed on this kind publicity they shy away from it and the artiste goes down and wishes he never did such a thing.. If e wan diss why e nor diss Alex himself? Why drag the wife into it? It is rather foolish if you ask me..
Rhymzo word of advice work on your skills man and make good music, you used to be hot when you released Rock and Roll but what happened? You let it get to your head abi? Arrogance dont sell music in 9ja, humility and skills does. E be like say u nor see wetin happen to Eedris. Where is Eedris today? the boy don humble and the last interview i saw him on TV, Eedris say na only e cause e wan dey fit now and e wan concentrate on his music.. so the boy don learn lesson wey 9ja teach am..
Rhymzo, I see you as the next student of 9ja. 9ja go flog ur yansh well well...lol.. coz e be like say u go be hard learner. | |
| | | NEVES IRTH Admin
Posts : 78 Join date : 2008-04-03 Location : G.R.A, B SIDE, NAIJA
| Subject: Re: RHYMZO SLEEPS WITH KEFEE INSIDE VOCAL BOOTH Sat Apr 05, 2008 3:28 am | |
| reminds me of the album wey he do some years back 'punks funeral' wey he dey curse kaha for nine tracks | |
| | | wale
Posts : 18 Join date : 2008-04-04 Location : BENIN CITY, THE HEART BEAT OF NAIJA
| Subject: Re: RHYMZO SLEEPS WITH KEFEE INSIDE VOCAL BOOTH Sat Apr 05, 2008 9:34 am | |
| LOL, E BE LIKE SAY HE WAN TURN NAIJA 2PAC. 'YOU CLAIMED TO BE A PLAYER BUT I FUCKED UR WIFE' THE TRUTH BE SAY THAT KIND BEEF NO DEY SELL FOR NAIJA. MAKE THE GUY TRY ARRANGE HIMSELF. | |
| | | wale
Posts : 18 Join date : 2008-04-04 Location : BENIN CITY, THE HEART BEAT OF NAIJA
| | | | Sponsored content
| Subject: Re: RHYMZO SLEEPS WITH KEFEE INSIDE VOCAL BOOTH | |
| |
| | | | RHYMZO SLEEPS WITH KEFEE INSIDE VOCAL BOOTH | |
|
| Permissions in this forum: | You cannot reply to topics in this forum
| |
| |
| |
|